Djsami

Djsami

@Samson Sunday
14الاستخدامات
0المشاركات
0الإعجابات
0تم الحفظ بواسطة

Alright. I no Wan talk much here. You wey I show road fight for you stand with you for anything wey sup your way when una still be mommy's boys. Your mama even huck me for road carry police come arrest me wen everywhere been good for me because things turn upside down. Una dey insult me well waiting I don see una no fit still see am. Make I let una no say I dey hungry for success

enذكرفي منتصف العمرترفيهنشيطمتفائلالمُعلِنالمضيفRadio StyleDJ
عام
استخدم الصوت
عينات
لا توجد عينات صوتية بعد