Ehen… 😏 You see this work? E no dey ever normal with Perfecto Movies… I swear! 😩 Just to shoot one scene — we enter market like say we no know ourselves 😒 Pause Only the actress and cameraman… dem be like, “Na we dey do official work o.” 😎 The sound guy… chai! 😭 him hide mic for shirt dey pretend say him wan price tomato 🍅 Pause Director nko? 😏 Him dey waka like person wey dey find where dem dey sell pepper 🌶️ small laugh hehe Nobody dey talk… Nobody dey even look anybody 👀 But camera dey roll… low whisper — action dey go on. Pause Just look the effort o 😩 All this wahala… just to give our client one correct masterpiece 🎬 Laughter — hehehe Na we dey do pass for this work! Perfecto Movies We dey give film… another meaning. 🎥🔥
